html codes

Saturday, 26 March 2016

MUST READ FOR ALL(LATEST FASHION GIST)

Chaii...............dis na ogbonge jolly advertisement for all of una yeye ladies and ehn ehn ehn ok ok,gentlemen wey be say all u know na to go Iya Mulika and Baba Ope dem place go funnsh una hair.............e don get one UNISEX SALON for Ibadan wey be say if u carry ur head go thr na ur head go carry u waka kum .....chaii///////..............una still dey ask for ihn name ,i thnk say u suppose don know am kkkkk,d name na KATSTYLE UNISEX SALON ds salon too diffrnt from odas bcos say na mobile work dem dey do .....shey na home service u want?.........shey na travelling be your own wahala be................put a stop to ur problem today and gringrin them on 07066348869.................chaii God bless u....una dey use Bread and Butter...........add them on .....332AB298...........................................NOTE THAT:..ALL OUR EXPERT NA MALE.....AS IN OKUNRIN.....I knw u'll all love to hear that,patronize us today and u will never regret it.Am sure a tryer will convince you.

0 comments:

Post a Comment